[Lyric] Rudeboy - BrokeLand LYRICS

"Brokeland LYRICS"

[Intro]
Chrisstrings yeah eh
Brokeland, Brokeland, Brokeland
Ye ye ye eh
 (don't wanna be in brokeland no more)
Ye ye ye eh, Ye ye ye eh

[Verse 1]

Once upon a time in the brokeland.
Them girls just the fall hand.
E bad as e bad if you be poor man.
Coz them no they hear that on yeah.
This life is freaking so hand (so hand).
But u gonna make it somehow (somehow)
And u gonna take it so far
(u gonna take it so far).

[Pre - Chorus]

This thing wey dem call money.
Nobody fit call you honey.
If you no get am you are just a dummy.
To dem girls you are acting funny.

This thing wey dem call money.
Nobody fit call you honey.
If you no get am you are just a dummy.
To dem girls you are acting funny.

[Chorus]

In this life, money must be made oh.
Nobody be your mate oh.
Good ask Bill Gate oh.
In this life, money must be made oh 
Nobody be your mate oh.
Good ask Bill Gate oh.

[Verse 2]

If you want to know who you really are,
Check your pocket that is who you are.
That will surely take you very far bar.

Cos everyday no be holiday (holiday).
But sometimes nah the rainy day (rainy day)
Just day find where the money dey
(Dey find where the money dey)

[Pre - Chorus]

This thing wey dem call money.
Nobody fit call you honey.
If you no get am you are just a dummy.
To dem girls you are acting funny.

This thing wey dem call money.
Nobody fit call you honey.
If you no get am you are just a dummy.
To dem girls you are acting funny.

[Chorus]

In this life, money must be made oh.
Nobody be your mate oh.
God ask Bill Gate oh.

In this life, money must be made oh.
Nobody be your mate oh.
God ask Bill Gate oh.

[Bridge]

Yea, ye ye ye eh
Ye ye ye eh
(Don't wanna be in Brokeland no more)
Yea, ye ye ye eh
Ye ye ye eh
(Don't wanna be in Brokeland no more)

[Pre - Chorus

This thing wey dem call money.
Nobody fit call you honey.
If you no get am you are just a dummy.
To dem girls you are acting funny.

This thing wey dem call money.
Nobody fit call you honey.
If you no get am you are just a dummy.
To dem girls you are acting funny.


[Chorus]

In this life, money must be made oh.
Nobody be your mate oh.
God ask Bill Gate oh.

In this life, money must be made oh.
Nobody be your mate oh.
God ask Bill Gate oh.

[Outro]

?Rudeboy 
Brokeland, Brokeland, Brokeland.


"Rudeboy - Brokeland Here"





Promoted By prince_Cleverboy
Contact us@
Gmail:- victoradagashi1@gmail.commail.com
WhatsApp:-+234 09094538442




Post a Comment

0 Comments